Hello, Happy Sunday...I will like to share some Nigeria proverbs of Warri Origin...
Man wey unclad no dey put hands for pocket Loose.
*Meaning: you can't do something if not certain about it.Today newspaper na tomorrow suya wrap.
*Meaning: keep claim, nothing last forever.Rolling stone, of course na person push am now!
*Meaning: There is always a reason for something.Every mallam with em own kettle, every northerner with em own radio.
*Meaning: Every man for himself.Person way borrow cloth go party no dey dance too much.
*Meaning: Don't miss use the opportunity given to you.Na the amount of maggi and seasoning wet dey inside pot of boiling meat they determine how the aroma go be.
*Meaning: The amount of effort you put determines your success.No matter how plenty ram they, na the first one dem dey always follow....
*Meaning: Learn to standout.Wiseman dey die for foolish man backyard.
*Meaning: Never be too confident of your knowledge.Water don pass garrison
*Meaning: The situations is useless.Na cooperation make rice dey full pot.
*Meaning: Unity is the key.
Thanks for reading.
Follow @ebugreat
Lol! Na corporation dey make rice full potential. I love this.
Never heard of this dialect before but it looks like y'all got some interesting phrases and really good wisdom! Upvoted :)