Sort: Β 

Okay so you won fall me quick, make chop kwa but no run oh.

He who runs today, lives to fight another dayπŸ€£πŸ‘…πŸ‘…

U don carry orientation come now, remember say person weh leave to fight today must fight to live tomorrow lol

πŸ€£πŸ˜¬πŸ˜†
I no d follow you fight sha

Na box I wan box

Na the same thing I deh do but make we fight because I de see say u no sabi box, wey make Michael Jackson won comot your eyes.

πŸ˜†πŸ˜…πŸ€£
Hell awaits you

Even my father and name sake David was a serious fighter who wast blood like water so come make I show you shege lol.