You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Oct 06View the full contextView the direct parentjmis101 (70)in #waves • 3 months ago Not really
Na wetin you dey plan..
You no go marry?
😂😂😂😂 I dey plan something huge.
I go marry nah
You and Jagaban follow?
Na my uncle wey forget us😂😂😂😂
No wonder.. Una get big dreams.. But people go fess suffer
Na baby steps period
Wetin be your big plans..?
I dey feel you..
You don't carry me enter leaderboard.
Na the light wey I shine for you nah.
Na now you see am.
Na time wey I get oo.
Make I talk true. I dey enjoy our talk.