You are viewing a single comment's thread from:RE: Ecency waves Oct 06View the full contextView the direct parentjaydr (70)in #waves • 3 months ago No wonder.. Una get big dreams.. But people go fess suffer
Na baby steps period
Wetin be your big plans..?
So, you never see am?
You sha no go understand, wait for the results.
I full ground. Bring it on.
Make I go ask baba for handbook first.
😄😄😄😄
You no get bible?
We join all of dem for handbook.
Ahhh
The book big oo