Sort:  

November 4th

For October alawee?

Na so oo
Dem dey pay am late nah

😁😁Wahala.. Na wet in you go chop for october

You borrow until they pay.
They sha just paid September own few days ago.

Na waoo
Una too do O
Na hin you no talk since?

😂😂😂😂😂
I don cast am
Na me fuck up