You are viewing a single comment's thread from:

RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in #npc7 years ago

Ewooehh!! This mata pass Mathias ooo. The truth be say lyk u talk am, we no fit stop am, e don be, be say e don be. We go just make sure say we wash our eyes well well Wen we dey do anytin with people ooo.. Cos some human beings mind dey wicked oo...Ewo! Mentor ur tori dey always dey tingalinga me die. Eziokwu, me go try come that Enugu meet up make I fit atleast see my mentor for eyes.
Abeg make u give me ur small time, try check out this my post, see Wetin I talk about you and the post all in all. Help me talk put make I know Wetin you feel about the mata wey I talk for their. Thank for this wondament talk..
https://steemit.com/steem/@solynise/success-or-successful-which-are-you
na my post link be that.