You are viewing a single comment's thread from:

RE: My people make una help me thank God, steemit don do am

in #npc7 years ago

I hear all the plenty, plenty talk wey you talk and I agree, but that one wey you say you don get friends na lie. Which kind friends wey you get and I know dey among them? No lie for anybody for this place joor.
But pidgin dey sweet o. See as I come free.

Sort:  

I swear you need to see the smile for my face as i dey read am.

@rabamaker e be like na you nor wan be my friend o cus i gather friends for this platform no be small.