You are viewing a single comment's thread from:

RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in #npc7 years ago

Nor worry , as d banj been yarn for hin song that year dem nor go even allow yoy drink water drop cup. Bad belle everywhere, ofurukpe niggas them . One just gats dey on good conduct before em kpoof person. As per senior man doings, your post dey always carry levels. I haill