You are viewing a single comment's thread from:

RE: Friendly Enemies. Na ein be the matter wey we go chook mouth inside today.

in #npc7 years ago

U don talk beta thing. All dis friendl enemies full everywhere
Som will even want to die for u wen dey see u but at ur back...hmmm! Na fire dem dey plan