You are viewing a single comment's thread from:

RE: Naija pidgin challenge: wetin steemit don do for me since i join am

in #npc7 years ago

Omo my guy! You just go gbake the shoes wey dey for that ogbonge boutigue abi? Anyhow na your time flex your money but sha know say one investment surpose kick off for that your end ooo..

Sha, na you be the real omo naija.. File! If na dbanj... If you no dey enjoy the money you dey sit for lonnnnng tin and i shout to you through this hailing.. Oooooooooooooooshey!