D democracy we sabi Na for oyibo people o,make we no dey talk democracy for main, because say our leaders no get sense at all Na democrazy abi monocracy we dey see so for this ogbonge country, una weldone
You are viewing a single comment's thread from:
U don talk better