You are viewing a single comment's thread from:

RE: MONKEY BUSINESS

in #naijapidgin7 years ago

Because we no talk wen we hear say snake and monkey swallow money no mean say dem fit cook another rubbish Tori come expect say we go chop am.na so I hear yesterday say dragon swallow dollars where dem release from world bank...Abeg wetin lai lai Muhammad think say we be. If person wan tief,make en just kukuma tief leaf innocent animal...
Let me just leave Nigeria an go to uyo and sleep joor.