You are viewing a single comment's thread from:RE: Snake wey go swallow millions. How una take see am?View the full contextView the direct parentsamiwhyte (60)in #naijapidgin • 7 years ago lol movie dey learn work for where them politician dey
Abi na... No need to think before u go writ script again,just follo naija tori,u go writ a very comic one...lol
Lol, i nor even tink of that one before, na to just day act wetin dey happen for naija film don complete
Lol,naso.... In fact d film go get part 100...
Lol, them go use different names for the different parts
😅😅