You are viewing a single comment's thread from:

RE: SUNDAY MATTAZ

in #naijapidgin7 years ago

@zizymena thank you for this one wey you bring come today. Na wetin I wear go Church be this o
SKS_5992.JPG
Wetin Pastor talk be say make we no dey waka about they find who we go work for, hin talk say make we find wetin we go do with the hand wey baba God give us. Hin talk say many people wey dey bible, na entrepreneur dey be, that one mean say then dey into buying and selling. Another thing wey hin talk be say make we find wetin people need. If customers no need wetin we dey sell, they no go fit spend their miney on top wetin dey no need. @naijapidgin I hail oooo. Thank you

Sort:  

I bin don see this post tee tee, na bandwidth no gree allow me

No worry, next week Sunday na another opportunity.