Naija people, I hail una o. Happy Sunday. How una dey? I believe say una dey kampe. If na church you dey pray for us o, if na field you dey, play your ball well,if na house you dey, make you still use your time well.
As e dey hot, the matter wey we get for ground today na fun contest. I call am fun because na for us to just jolly, laugh,enjoy ourselves. We just want know how creative you for be with picture.
Wetin we expect una to do?
Dress crazy dressing
Snap picture with am. Bring out creativity.
Upload am for comment section
Na so e simple. No worry no be by upvote you go use win. Na the picture wey funny pass go win and na this evening for we WhatsApp group we go announce am. You dey wonder wetin you go win? E gone surprise as we dey always dey do am for naijapidgin. Hahahaha.
Make I start
my real Face
my crazy face
If you never join our WhatsApp group, oya click here👉whatsapp
Guess who post this matter make you chop my recharge card
Na @mittymartz design this avatar
As he dey hot🌋🌋
Na my own pisure be dis oo.hahaha
You don see where person where shirt, con tie gele again. Hahaha
Na me be dat, call me biliki
This obe still dope sha.
o ya clap for yasef..... phine Gurl
Lol, mad Rebe, I can't hug you o
Na my entry be dis
No be fine girl every time make person still craze small😀
Lol, chisus! Is this my sparkles? Chai, no one is dragging the first with you baby
Lol
Na kuku me
No vex.... I will personally tell baba to make you man in ya next life. E dey ya DNA
NICE-ONE
Hahaha
Thanks
Chineke! 🙆🏽♂
Who do blessing like this? 🤣🤣🤣
na me be the guy we dey for back
Your entry de valid 😕
Hello! I find your post valuable for the wafrica community! Thanks for the great post! @wafrica is now following you! ALWAYs follow @wafrica and use the wafrica tag!
Naijapidgin unah too much,
I salute unah for this wonderful contest wey unah carry come
Make I run sharp sharp tro my own put
Source I snap this pishure with my itel this morning
I no even remember when I carry buket for head go fesh water lol......
Naijapidgin no go kill person.....
😂😂 if you like fall
Your entry de valid
This one for naijapidgin
Your entry de valid
E good like that ooo.... Smile
C your big eye ball, lol
Na naijapidgin cause am ooo
@naijapidgin make una take am oo
na comedy time be dis ooo
Warrisdis....... Your entry de valid
Na my entry be this
Oya woli agba
Ur entry de valid
I dey tel you! HOLY MICHAEL!
My face no funny sef
Smh
Your entry de valid 😎
@matadonis your mata need doh true true
I no kuku wear cloth , make i join ,if you like talk say i no fine , if i don win finish u go know if i de fine or not
Cast
Ur entry de valid
Guy no worri, I will nominate this face for PDP next campaign.... A true replection of hunger and hopelessness in the present reign,
You try!
Lwkm
Lol
Lol
Make i drop am as e dey hot
This na guy boxers i wear for head, i con wear e suit join.
How i bi?
In Simi's voice....."If u ask me, Na who i go ask?"
Enjoy yaself dear
Hehehehe
Tank you
the latest style in town, it is good to be different, people sef dey trip for me, Coman c how dem dey look at me for road, dey gbadun my swaga, me sef con dey smile, my head dey swell up and I know many go soon join me....
Lol
Na wa o
Lol
😂
My real g
Your pose alone na contest not to mention the colour war.
Weldone
Kikikiki lol
Lol.. Although no be me dey the picture, but na me snap am, I hope say I qualify sha.
This na two of my crazy pady of life..
Them Sabi act like say tomorrow no dey.
Na so our naija police go dey do after tiff Don carry money run commot.
Where u c police cloth, u be officer?
Lol... Officer ke.. No ooo, na costume 😀
Na me and me guys don craze finish
Na me be soldier boy for there ooo
My system don off I for put ogbonge one wey b like say I dey dagboyenyen
This one nah my entry oo.
I never start to dey craze oo but I dress like say I don dey craze
But nah still me when men nah men