See ehn as I dey like dis I Don tire for dis country I just dey hate everybody wey dey power for this country day by day bcos I no know whether them think sey na sheep dem pack for dis place wey be sey dem go just dey Yan nonsense come our side I swear dis country Don tire me I now dey see reason why some people dey comot hia go better oda country see ooo u top all dis matter me Don dey fed up everything Don tire me