This kind matter ehn, e get as e be ooo, me no just understand wetin to tell this babe. Wetin me I think say she go fit do, na to carry the guy matter go court, make court give the guy notice say, if anything happen to her and her pikin say na d guy dem go hold.
You are viewing a single comment's thread from:
You yarn well bros