You are viewing a single comment's thread from:

RE: THIS MAN MUST DIE

in #naijapidgin7 years ago

i hear say some pipu been dey use that thing do juju. and also some pipu wey get one kain disease or another dey also believe dem fit get cure. but alll join na madness fit make a man dey reason like that