You are viewing a single comment's thread from:

RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?

in #naija7 years ago

I nor know say this kind matter dey for steemit, i been think say na only english we dey yan here on steemit blockchain, i dey happi to see our own confirm language on steemit, i go rush rush go join the telegram group, make i join my fellow naija run our local language.
At least people like us wen nor sabi write english go fit express our self.
We fit even talk and oyibo nor go understand