You are viewing a single comment's thread from:

RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?

in #naija7 years ago

Good evening everyone na me @dante1 I Don show again I wan put mouth for this killing matter it dey pain me I dey vex bcos aside from sey na fulani dey kill ppl why person go just calm down kill anoda fellow human being I swear d tin dey vex me which kind country we be wey unto sey presi na fulani dem fit come do anyhow if it dey up to me make we impeach dis guys no fit talk to much bcos d extent wey I dey vex I fit use some words wey I fit regret later anyhow thanks to @ogoowinner for dis opportunity thank you all steemit on!!!!