You are viewing a single comment's thread from:

RE: Our topic today na how una take see the plenty plenty killings wey dey happen for our country?

in #naija7 years ago

This killings dey very intentional o , nor think am. Na religious war we dey so, and as e be now ehn, na only one side don dey fight. As for the other side, na sleep dem dey. Yes o! Christians dey sleep. These yeye people don carry the matter for head tey tey. dem don infiltrate our govt, na dem dey all the top positions, so the killings go continue and nothing go happen untill the christians decide sey dem one wake up! shikina.