i dey always believe say e get big power, spirit or juju wey pass man power, wey oyibo people dey call
super-natural power
But i never believe say e get anoda place wey man go go if e die, like heaven or hell.
if man kpai e dne kpai b dat

Nawa o! So you no be Muslim or Christian na.
as u talk