You are viewing a single comment's thread from:

RE: The Creed Of Life. NPC; Episode 3

in #life7 years ago

Thanks for another ogbonge chance to tanda for this una contest but my last entry wasn't visited by you.

I go enter this new entry soon, i hope say you go smile on this one.

Sort:  

When you make the entry? Each challenge go last for only three days. After three days, no be our obligation to curate am again because new entries go dey wait for upvotes. We no fit leave people wey dey do the current one go dey upvotes outdated ones.

Alright... Noted