Man! see as you handsome... You come sabi sing, and play all the instrument wey dey for this world. Chai, God when oh!...
I no fit follow you drag woman as she no go even look my side. Aswear!!! you be my role model like this oh.
Nice entry boss!

After all this washing, you go still collect; I believe you know why abi?? Thanks a million boss. Thank you for all that you do for us. Thank you for being here. I for want comment for this handsomeness matter but make I keep quiet fez; no be every time I go dey quarrel u on top small lie wey u lie on top my head. 😁😁😁😁
Lol where the lie biko... Lie wey be fact ABI 😅😂