You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 10 | SINNER BY ADEKUNLE GOLD FT LUCKY DAYE

in AFRI-TUNES3 years ago

You go just dey oppress person😪😔
Fine boy guitarist.
I twale for you daddy!🙇‍♀️

Sort:  

Who dash am fine boy? Abeg no give @ksam yeye hope before all the girls for hive miss finish🤣🤣

Hahahaha
I no dey talk too much
😏😏😏
You sef you know as e dey be na

Chai
My Oga
I Greet thee sir

Na to screenshot this comment go show @chosenfingers

Make him see something
Lol