Ah ah nah, boss, when will all these oppression pepper dem stop nah, see as guitar just dey sing soprano.
I dey come carry your pedal sharply abeg make I sound pro like you nah!
You too much abeg!
Keep motivating us we dey ur back!
You are viewing a single comment's thread from:
Baba your boy just dey learn from you ooo
You dey give me the auction to function
I neva still sabi anything like this for where you dey gan