You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEKEND#10_//AFRITUNES WE'RE NEVER GOING BACK_HIP-HOP(ORIGINAL BY @OVEY10)

in AFRI-TUNES • 2 years ago

Hello @ovey10
How are you doing man

I never see ur video play o
Na still preamble I read...
But I'm really sure 💯💯💯 that this is really gonna be nice, if not sweep me off my feet sef (lol)

I dey come

Sort:  
 2 years ago  

I never see ur video play o
Na still preamble I read...
But I'm really sure 💯💯💯 that this is really gonna be nice, if not sweep me off my feet sef (lol)
I dey come

Where you de go ooo
Come back i want to sweep you off your feet 😅😅🥰💕💕💕

🤣🤣🤣

U are already man
This is so great

Guess we should make it afri-tunes anthem🤭🤭🤭🤭

Every week.....we go gather dey do assembly like primary school

Abeg who go compose pledge for us biko