You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES #26 | Everybody Testify You are Good (Guitar Freestyle)

in AFRI-TUNES2 years ago (edited)

Na wa ooo
No be me do am 🥲

Why you kan dey make pepper soup dey hungry me like dis bayi 🤦‍♂️ e no fair ooo

I no dey worthy to dey for comparison table with @starstrings01

Na him and @magicfingerz @davidbolu34 and one boss wey dem dey call @olujay (I no know weda you sabi am)

Na all of them dey the same category
Me I be omoise

Sort:  

Guy I listen to this your play.. guy! I was saying God When from the beginning to the end.

Na wa ooo
Small guitar pikin like me kwa

Haaaa.. You are our boss ooo..
We are following your foot steps.. 😊😊🙌🙌🎸🎸🎹

Ahhh baba
I no see your back sef for this guitar ministry oo