You are viewing a single comment's thread from:RE: AFRI-TUNES WEEK#25|| Me playing in my church for our 3day marathon program.View the full contextjoebolite97 (61)in AFRI-TUNES • 2 years ago This is nice brother Where did this event take place perhaps you can invite us next time
See my oga at the top ohh... Guitarist wey dey bust brain..
Na my church ohh boss man..
Prayer Center Church Of God (PCCG) for akure ondostate.
I did be glad if you show ohh boss..
Ahh omor Akure far o
Nah Lag I dey
Ahhh... No qualms boss...anytime na..
Tho we get branch for lagos.. But all well are good sha..