You are viewing a single comment's thread from:RE: Afri-Christmas Celebration Volume II. (Over 100 Hive in Prize pool)View the full contextView the direct parentjesus-son (71)in AFRI-TUNES • last year Haha, we don hear. But @jessicaossom no dey hear this kain appeal o, lolz
lol...what's my own.
Ahhhh, I go beg her on a special note 😀 @jessicaossom how far na?
Haha, that babe no dey hear o, lolz
You people should free me oo lol
I never even know wetin I wan sing sef.
I go dey pray and fast make u no even remember any meaningful thing to sing. 😀@jesus-son come join me for the prayer o 🤣
Gbam! Fasting don start b dat, lolz
naso wona go talk oo later now you go come carry first ontop you no know watin go sing😂😂
LOL
Wahala 😂😂
I pray make I get wetin to sing before the due date sha lol