Sort: ย 
ย 2 years agoย ย 

Lol....
The commemoration of Christ's Incarnation (Nativity - Birth), which was necessary for our salvation... na the service/mass/reflection important pass...

Even if Tinubu don crumble celebration.... we still continue the one wey we fit do

Gbam. As you don talk am. E go happen.

ย 2 years agoย ย 

lol... Na you be the Oga of all Ogas

If you no dey.. wetin we dey do here.
If we no dey we no do..
Good to hear from you Baba.
It's been a while.