See my oga at the top ohh... Guitarist wey dey bust brain..
Na my church ohh boss man..
Prayer Center Church Of God (PCCG) for akure ondostate.
I did be glad if you show ohh boss..
You are viewing a single comment's thread from:
See my oga at the top ohh... Guitarist wey dey bust brain..
Na my church ohh boss man..
Prayer Center Church Of God (PCCG) for akure ondostate.
I did be glad if you show ohh boss..
Ahh omor Akure far o
Nah Lag I dey
Ahhh... No qualms boss...anytime na..
Tho we get branch for lagos.. But all well are good sha..