What's up my people how e dey show for una area na.
This is to your boy dprincy, also known as DMS means D-princy Musical Studios with AFRI-TUNES WEEK#24
In this week edition, I am going to be dropping a song by Burnaboy Titled Common person.
This song as been a trending song here in Nigeria and Africa at large. I personally love this song not only because i am a fan or a Nigerian, but i just love the calms, consistent vibe and the simplicity.
My inidentical twin brother (israelfarotade) did the video i edited with mine in the beginning. He posted it on his tiktok page. That was when i asked him to send it to me.. So that's about the video i merge with mine.
Let enjoy the lyrics together.
LYRICS
Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Because na God, I dey put all my faith
Food for my plate, fit no do me jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days where no get nothing at all
Mm, balanso
Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own.
##Audio
1] I downloaded the song online and converted it.
2]After that i begin the solo on my lead electric guitar.
(The whole audio session took me just 2hrs to conclude)
##Video
1] Infinix s4 front was used for the video
- video was edited with a video editors software called movavi video editor.
(Video took a roughly 2hrs to be recorded and edited)
"So,because its afri-tunes my song selection must be based on African vibes."
"But not withstanding, African songs are the best you can ever ask for anytime."
Do well to enjoy my cover on this.
##Appreciation
I want to appreciate my brothers, my friends and mentors on this platform for your support, good comments, likes, up votes and the inspiration to keep moving. You guys are exceptional. you guys too sure I beg.
Thanks for listening and reading..
▶️ 3Speak
Hey brotherly, this is my jam oo.
Funny enough I just dropped a content on it too for this week.
I enjoyed your unique approach to it with your un identical twin lolz
Nice job bro!
Kudos!
Ahhhhh.... My boss is here oh @magicfingerz... Able boss no mind your boy ohh... I just talk say make i feel the jam diz week ni oh.. I am off to your entry to go see the wonders you av don to the song... Thanks boss for this beautiful comment... One love boss.
Hmmm that's how bosses do... I think am seeing this kind of merging for the first time, Good job boss. Keep up the good work.
Lolzz @sholex94 na boss you be ohh.. We are just trying to do something new about the merging ni..
I dey always happy to see you around boss.. Thanks ogami
The merging was cool... lol, who are mine not to visit the entry of my boss. I don't want query 😃😃
Baba you be twins? Ahhhh
Mad oooo
See solo wey dey burst brain nau
You na boss
But wait ooo
Baba did you say week 124?
Amen oooo 😁😁😁😁
😀😀😹😹 senior man.... I get in identical twin brother...
I just dey try for this race ni ohh.. We still dey pray tobget better and better ohh boss...
Like i know say you go notice..
I hail oh boss..
Thanks for showing up here boss..
I can feel the song even from your cover page.
Nice performance.
@wofaipeace thanks so much for this wonderful comment.. I really appreciate the love..
"This common person" song sweet for guitar sha
Wawu
Na so me too see am ohh
Lolzz.. Thanks boss..