Budget kwa?π I say make we go cruise you turn am to budget..shey u wan turn my accounting officer ni?ππ
You are viewing a single comment's thread from:
Budget kwa?π I say make we go cruise you turn am to budget..shey u wan turn my accounting officer ni?ππ
ππ so I'll know what to pack na. No wahala, whenever you're ready.
πππ I don ready oo...pack everything come oo with plenty money
@ksam go send me more money for better cruise
Where will you like to go?? Cuba or Nevada??
@chosenfingers π‘π‘π‘π‘
Why you dey call me here?
After you don pack all dem babes finish
Me wey dey find sweet words to use toast @sekani since, you just come dey cruise your cruise...
Now you dey call me
π‘π‘π‘
Shey You wan collect????
ππ ahan...I no pack any babe na
Na just small cruise we wan go cruise for her choice location na... No worry when we come back I go give you the sweet words to use toast @sekani ...In short, you no need words, u go just pay for my services and she is yours...no phoor my comradeπ€£
πππ eyaa, so kind hearted and generous
Make I just carry chair dey watch una @ksam @chosenfingers.
U want make the chair leg break abiπππ
ππ I don talk say you get kind heart o, make your admirers no see violence
@chosenfingers see as you don put sand sand for my garri now π₯²
@sekani wey I don dey plan to toast since just dey use still serve me breakfast before toasting sef π₯Ί