Sort: Β 

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ oya na. What's the budget?

Budget kwa?😏 I say make we go cruise you turn am to budget..shey u wan turn my accounting officer ni?πŸ˜‚πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚ so I'll know what to pack na. No wahala, whenever you're ready.

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ I don ready oo...pack everything come oo with plenty money

@ksam go send me more money for better cruise

Where will you like to go?? Cuba or Nevada??

Β 3 years agoΒ Β 

@chosenfingers 😑😑😑😑
Why you dey call me here?
After you don pack all dem babes finish

Me wey dey find sweet words to use toast @sekani since, you just come dey cruise your cruise...

Now you dey call me
😑😑😑
Shey You wan collect????

πŸ˜‚πŸ˜‚ ahan...I no pack any babe na

Na just small cruise we wan go cruise for her choice location na... No worry when we come back I go give you the sweet words to use toast @sekani ...In short, you no need words, u go just pay for my services and she is yours...no phoor my comrade🀣

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ eyaa, so kind hearted and generous
Make I just carry chair dey watch una @ksam @chosenfingers.