😂😂 ahan...I no pack any babe na
Na just small cruise we wan go cruise for her choice location na... No worry when we come back I go give you the sweet words to use toast @sekani ...In short, you no need words, u go just pay for my services and she is yours...no phoor my comrade🤣
😂😂😂 eyaa, so kind hearted and generous
Make I just carry chair dey watch una @ksam @chosenfingers.
U want make the chair leg break abi😏😂😂
😂😂 I don talk say you get kind heart o, make your admirers no see violence
Which admirers you gimme madam?😏
@chosenfingers see as you don put sand sand for my garri now 🥲
@sekani wey I don dey plan to toast since just dey use still serve me breakfast before toasting sef 🥺