You are viewing a single comment's thread from:RE: Resort Experience View the full contextdominion-e (52)in OCD • 2 years ago Enjoyment! Guy abeg never go school yet. See as house dey show for your body😂😂
Guyy ....as I dey I go still spend like say 1 week more before i move 😄
Wetin you wan go do for school bayii🤦♂️
Guy na to find my way ni o ...man no dey grow younger 😁