Sort:  

Hahaha, see you, if my future husband misbehaves he go hear talk he go tire, na me wan dey flog who? Abeg sha dey calm down oo, your own flogging so na special one and you go collect I'm once my order arrives, lolz.

Ahhhh lolz 😂🤣🤣🤣 come from uho... Come beat me na, sebi you don get money pass me ba lolz 😂🤣🤣 you go see Cane lolz 😂🤣🤣

Ahh!!! Dey calm down oo, I nor say I wan beat you oo, na flog I talk say I wan flog you oo, lolz. Wetin come bring who get money pass now? 🤕

Lolz 😂🤣🤣🤣 flog and beat what is the difference lol 🤣🤣🤣 na cane dey involved lolz 😂🤣🤣 and don't ask me questions lol 🤣🤣🤣

The difference is that when I will flog you you should not retaliate at all 🤕while beat you can end up being the one that will beat me, lolz

Lolz 😂🤣🤣🤣 you are a confused human being lol 🤣🤣🤣🤣 you just successfully confused me bro lolz 😥😢

Hahaha, you are really confused it's obvious but I will not answer you shaa, you called me bro! Wow, them you are Sist 😅😅