Sort: Β 

I dey carry women they come your house... πŸ˜‚πŸ˜‚

Abeg, where una dey.
I don wait taya 😫

Are you ready with the palm wine for the ceremony?? 🀣🀣🀣

owetin concern your visit with Palm wine?

Na me and your woman dey come oo... Abi you no want again?

Calm down!
Be coming abegπŸ™†

Okay naa