Sort:  

Nothing dy happen, you just agree, that's all, you even be fine big baby

Nothing anyone fit do oooooo

#crossculture

Abeg, I no get strength to fight with omoge dem
🤣

You too be omoge now, but me I get strength to drag you with all those guy's sha

Lol 😂

Oya na.

wait for me

My hand no dey o

U no get choice 😔😔😔