Sort:  

Abeg, where una dey.
I don wait taya 😫

Are you ready with the palm wine for the ceremony?? 🤣🤣🤣

owetin concern your visit with Palm wine?

Na me and your woman dey come oo... Abi you no want again?

Calm down!
Be coming abeg🙆

Okay naa