Same thing will happen next season
Walahi na these two I dey against. Na systems now. No Dey do like Finidi George
I say bring stats you go bring Interhouse sport trophy
Una cry pass this one when this season one start. @~Peter say na because Perez Sabi say na laliga him day na why we no sign . We don win league and cl
You don change matter
Thigh and In Sha Allah
, na system joor. You see that Velverde guy lmao. I will be there
Na fat boy actually
Na this muda gan gan he deflection man
Nobody was using valverde pr to wound you. Valverde was only scoring more last see because he played an advanced role. Na tears wan finish you
Him injury go hit like mad
Oya nau, we go dey there next season
System player that can play multiple positions as a starter? Gbewa
That’s a lie brother
Valverde has never had any form of PR around him
Easily the most underrated player in laliga
This zenith admin
Valverde and pr
No be you talk say players wey no get position no good? Alaba enter you change mouth straight now na Fede you change mouth again. Good
It’s probably just hatred for the club that is making u see things in the worst possible perspective
Dem talk say Madrid Dey make noise about Mbappe
Valverde stinkingly underrated
You comot Chelsea Dey romance Madrid
Hatred? Bro I don't hate Madrid, if there's anything I have for them, it's respect
Federico Valverde
See this chelsea fan
I talk say players wey day always talk am themselves say i can play this and that na fraud them day be most times
So how can u say Valverde had any form of PR around him?
Na coach job be that. No be the player go tell us
Na lie
You talk say any player wey Dey play multiple positions na fraud
Continue to day drop fabuu
When there are multiple good players lowkey, Sorloth is there, Underated striker. Lorente of ATM is there too that’s Underated not Fede
How can you say valverde has pr? Valverde ke
Madrid players getting cooked
You wan chop cane again?
I go call brother Bellingham now.
Baba see potter ball e port go madrid
Llorente is not good bros. No day cap. Person wey no even go Euros
Pedri passes completed in mins, midfielder.
E say llorente day underated
That one wey Southgate get better feet pass
How has anybody not exposed this guy
Sort: Trending
Loading...