Messinho : A Freewrite

in Freewriters6 months ago


Wow, let's see how long he lasts here
I trust Brighton scout sha
Next season Chelsea go pay compensation for this one again
Where's @⁨~️️ ️️️️️️️️️ ️️ ️️ ️️ ️️⁩
How are you doing Brother?
No go find ileya meat chop
pésin no even sabi the direction wey we dey go
Chelsea go open creche by September
Beejay sef no see work
Person wey dey use tuber of yam train him throat
Cucumber no reach am again
Ewa oloyin na , now
Guess who is Spain number
Ogba werey ma reject bobo yi
Your case don pass that level
When last Kroos score brace for match?
That's if he even score brace for him career
Kendry Paez- Next Di Maria
Nobody hear about Messinho again after Chelsea scouts check sofascore
Daniel dey hear about him
I dey work for abattoir?
Messinho Una