Wetin you want again
Ojoko wey no sabi ball, better stick to running lame jokes
Cause na your player
He don get back up singer
He don enter group back
Saliba good but Abeg who dey fear am
If you don't see the sense here
Omo I ain't arguing with you
You no need use gra gra, attackers dey usually flood Gabriel wing than his.
You Dey waste time explain give person wey no get anything for head
Dem fear nacho pass Saliba
Simple
Na why Gabriel dey do errors pass am
Diswan no sabi pass to dey talk offkey
Make them come out talk. Players dey come out dey talk say Van Dijk na one of the most strongest defender them don face
Who don talk about Saliba
Make defender come out dey drop props for himself
Facts but nobody Dey fear him
I fit agree about saliba being the top
But before saliba Gabriel always made errors
Franklin
Fact but no body dey fear you
I'm starting to feel that attackers are starting to fear me ?
Who dey fear you
After Saliba he still Dey do am
Abeg let’s know what we’re talking about here
Which one is na why Gabriel Dey make errors
Saliba don day cap. Who day fear am?
Fear wetin
Abi no be Gabriel wey Dey watch
Odoyewu and alani dey chop beating
See Bordmas dey cap rubbish
So what are you saying?
Why you Dey stress your own brain
If you wan trend find podcast, them dey talk A you dey talk B.
Okay that's something
But I don't get the whole thing . 😶🌫️