Shebi them go purge Arsenal former medical chief π
They don forget say Arsenal na injury ground before
Get inside inside
I dey confused self with thier injuries during pre season.... players oo
Mowiz said dey never address last season problems
Na una sell bad thing give them
Na them do kodeyi now
Pray for Manchester united this season sha
Naaaa
You forgot Boehly tabled .b for buys during his take over
Meanwhile.. Conor G in keke to Madrid right now β
Una dey build refugee cp u say na empire π
calm down, refugee self nah human.. π
omo ehn
Fuck you... You think say na those your Arab Bandits?
wahala wa ooo
Why u come dey vex for me na
E nova reach like this na
Refugees wey we don make m already. Ask how many players them don sell this season?
Una get like players, how Una no go see person sell?
U dey claim say una raise m after spending bn
You no even sabi Mathematics.. Na players
The profit mad gan π
players and children
My own be say make una Sha sign me
Una go sign King Solomon empire
Make dey sign tunji abeg
There you go again.. You don add Chelsea sale money to the spending? π€£
I swear