Is it a must to have $ ton on ur bitget wallet before the tomarket snapshot tongt But e be like reward dey for those who get Just the connecting of the wallet i guess that's all Make i send $ usdt there then These people just dey over do,after everything the worth go be rubbish But why person go get accounts People get more than Hmmm,but here peep get four wallets use em collect airdrops so na greediness
E go be fake as u get k for u. If u can drop proof say na from their official page
If dey like make dey block me,I don't care dey no be the only airdrop way dey
Una go just carry fake thing and start causing issues everywhere. Na so some say make Dem get $ for their wallets and they did the same to Dogs that ton transaction is needed.
Make Una rest abeg.... Nothing of such is on their page.
Na lie.... Did you see it on your own bot? Some newbies went to buy $ from their Idolo Did you see where they advertised such on their page?
Looking at the image being circulated self, you can easily tell that it was edited. Fake thing everywhere....