Lol.. the doings is sponsored by my rich haunty @nkemakonam89... if I no be rich kid, at least I get rich haunty.
You are viewing a single comment's thread from:
Lol.. the doings is sponsored by my rich haunty @nkemakonam89... if I no be rich kid, at least I get rich haunty.
😂😂😂😂
Haunty Nkem is still striving to be rich oo🤑....God when ..lolz
Na wa ooo
If you're striving then we don't even know what "rich" means, except Richard
Omo
Na only rich kid fit get rich aunty wey dey relate well 🤧
Make una remember me in your kingdom oooo
Lol. Amen oh.... Smiles... you don dey one kingdom already, you wan dey switch kingdoms ni..