Comrade @obaro weldone oooo
How is the family?
Engagement wey everybody know am as, e reach your turn... you turn am to Igwe and Lolo (King and Queen) π π π π
I just say make I Greet you ooo
You're doing well π
Oga Wale π
@hopestylist I'm glad you did something like this... to prove to yourself continously that you are more than useful... and infact mole rodel or some people...
Sorry, I mean... role model π
Some people jealous me
Some people jealous me
Some people jealous me
I will not mind them
I will not mind themπππππβΊοΈβΊοΈπ
Hahaha, you are not funny sha, it has tay that I hear that song sha, lolz.
Yeh.... Chinsosπππππ
Why are shouting naw?
Shetππ
Omo na D4... String comrade dey shout.π
Because I never hotπ₯Ίπ
I nor understand oo, why e dey do me like say I dey read Spanish π.
Damn.. I don park well lydat.
This entering is deep ππ’π
I'm sure @ksam sef will not come to my rescue!
Hahaha, this kind of greeting nor be here oo, well done sir. Thank you so much for greeting him for me, lolz, you are a darling π₯°.
Yes Sam, I'm happy I could think a little better if myself and you have been of great help too, thank you π₯°.
So Ksam na darling, me I be noise maker πππ
@ksam na baller, me I be stick ππ
No naw, that's not the case please π. You are a darling too, don't mind Hope please π¬.
ππ€²
It's well.
I'll sha do my own back!
π
Please naw, I'm sorry π₯Ί
I will show you ata rodo.."pepper" πΆοΈπππ€²
Ah!!! Okay oo πππ