You are viewing a single comment's thread from:RE: My new exciting journey in the Hive community// My Introductory postView the full contextView the direct parentjesus-son (71)in Hive Learners β’ 2 years ago Nne who you dey support sef. You suppose dey my side o. You know say u b my lady πππ
I dey both of una side, you no go understand...
Don't worry, I will be on your side to make sure it will not work out and likewise on ksam side to make sure he re-arrange the chemistry....πππ
Γhinsosππ this is a hopeless situation π π
Hehehe, don't worry , I'm still your number one supporter...ππ
Ehe, now u talk. Make I happy jare π€Έπ€Έ
You're free to be happy ππ
Abi nah
Na everybody be your lady shaaaaaaaaaaaaaa
Hehe, na ur ladyyyy?? U too like wahala sha
Abe let me come nd b going jare