Sort:  

Hehe. Dreemport uses double ee for things where a should be. Like dream-dreem / team-teem and so on

So how I want creat teem na
And wait o, what am I even creating teem for?

By asking others. For the 350 HBD grab. There's a post out by dreem now, just check it out or go to Discord and Dm her

Dat post wey them tag like 60.people ba?
Omo me no still understand wetin dem dey talk o